Consequences follow|When you no dey take advice|When you riding solo|You no go fit do am|On your own||You need help from Jah|So you no go dey under|Men don build many mansions|Men don loose inspirations||Na why I dey beg Jah|Make my own time no far|Cos man don too suffer|Man just wan sha pra pra||Na why I dey beg Jah|Make my own time no far|Cuz man don too suffer|Man just wan sha pra pra||Story must change e get as e wan be|Story of my life e no sweet like naija fim||2018 I been wan lap Badagry, to go do one or two|Me, Lukuleke and one g|Wahala come bust I go record Unity||I no fit loose count of bgese wey been follow me|I saw hell in another man's land|I got fucked up by another man hand||Story opor story opor|E no get where your talk wan touch touch|Man, just comport, only my God be my support||Running my race|Rolling my problems|Burning my pains|Looking for cheddar|Make I fit flex|Make I looking better|Clean up nicer||Consequences follow|When you no dey take advice|When you riding solo|You no go fit do am|On your own|You need help from Jah|So you no go Dey under|Men don build many mansions|Men don loose inspirations||Na why I dey beg Jah|Make my own time no far|Cuz man don too suffer|Man, just wan sha pra pra||Na why I dey beg Jah|Make my own time no far|Cos man don too suffer|Man just wan sha pra pra||TRANSLATED FROM NIGERIAN PIDGIN|Consequences follow|When you don't take advice|When you're riding solo|You can't do it|On your own||You need help from God|So you don't go under|Men have built many mansions|Men don't lose inspiration||That's why I always beg God|Make my own time, not far|Because I have suffered a lot|I just want to shine||That's why I always beg God|Make my own time, not far|Because I have suffered a lot|I just want to shine||The story must change no matter how hard it is|The story of my life isn't as nice as Naija (Nigerian) film||2018, I want to go to Badagry (place in Nigeria), to go do one or two|I, Lukuleke (person's name) and another friend|Problems came out, I had to record Unity||I can't lose count of debts I have to pay|I saw hell in another man's land|I got fucked up by another man hand||The story is too long|Your words can't get to me|Man, just behave, only my God is my support||Running my race|Rolling my problems|Burning my pains|Looking for cheddar|Make I fit flex|Make I looking better|Clean up nicer||Consequences follow|When you don't take advice|When you're riding solo|You can't do it||On your own|You need help from God|So you don't go under|Men have built many mansions)|Men don't lose inspiration||That's why I always beg God|Make my own time, not far|Because I have suffered a lot|I just want to shine||That's why I always beg God|Make my own time, not far|Because I have suffered a lot|I just want to shine