Make that paper|Make that paper||Many people get opinion o dem go talk|Carry your matter for head oh like say them go hawk|Dem no go let you drink water drop cup again|Be like say if them no dey you bad wetin dem gain||Oluwa Sanu mi o Oluwa cover me |Inno dey fear I no dey shake|I dey run my race||Now I dey enter your eye|But you no know my story|Everyday I'm hustling just to make that paper||I go denge denge pose|I go pose e yo denge pose|I go denge I go pose |shebi na fine I fine|I no kill person o|I go denge I go denge change my pose oh||Shakara shakara shakara Olojeni oh||Anything dem do na their concern them no fit come my lane |Me I dey gidigba for my throne and them no fit stop my reign|If you mind yourself maybe you go hammer|All this side talk oh e no dey proper||Oluwa Sanu mi o Oluwa cover me |Inno dey fear I no dey shake|I dey run my race||Now I dey enter your eye|But you no know my story|Everyday I'm hustling just to make that paper||I go denge denge pose|I go pose e yo denge pose|I go denge I go pose |Shebi na fine I fine|I no kill person o|I go denge I go denge change my pose oh||Shakara shakara shakara Olojeni oh||Make that paper|Make that paper||